@13_xcvi You’re trying to link the first babe, You don tire for the second. Leave nice guy/non chalant, social experiment talk for another illustration.😂
This social media sef ehn
That first screenshot the guy don try link am 3 times in one go😂
E come use am do nice guy example🤣
@13_xcvi No I love you, if I no mean am.
I no even talk sex for all my talk.
My own be say the babe wey dey disturb, una get history.
The first one, no gats be paro - if can be for normal vibes like you said.
My own na say the picture wey you post no be about nice guy or social exp