@Omojuwa There are 3 local government that decided who's going to be the next governor of Kwara state which is. Ilorin West, East and south and which the governor have 75% of the 3 local government. I'm saying this because from Ilorin the compound of late former gov. (Lawal)
@segalink 10000 Nigeria billionaire in dollar? Alihamdulliah I'm not part of this people. No be this guy wey Wike deal with be this? This guy no get level jor. The total billionaire in entire world is about 3400 and most of them are Chinese and American
@HAHayatu As una dey claimed say no security in this country. If your brothers still dey operate. Your oga no fit try am make him go buy road. That show Asiwaju try for una for north and more. Atiku no get money to spend for this election. Baba just leg am dey go. Ogbon Sidiki๐
@DavidsOffor Bro! If dem tell you about Aisha supporting Atiku you go belive dem? Since 2022 Mama do dey support Asiwaju and no be now she go back down
@SodiqTade You're just deceiving yourself. Saraki won't take kwara back. You're not from Ilorin and you're not living there either. So please stop all this nonsense
@dammiedammie35 If you're have been in prison before. You will definitely know why he is so much happier because I've been in prison before and I tell you how life be there ajeh