@kwekuchaser999@CallmePat_ricia You get your cars steadily refreshed every season for as long as you’re at the club. Isn’t that a better deal than actually buying them for a player? What’s your point?
@Niitizzle@CallmePat_ricia Una too funny… it’s nothing new? Mid 2000’s??? Lmaoo
So how many of those mid 2000 players are still active in top leagues? Current players are going for perks n benefits that come with the club n you’re mentioning early 2000’s 😂😂😂😂 Like who’s dragging who did it before? 😂
@FChater7@KieranCFC88 Kindly mention 1 player with the same rapid burst at 35… Just 1.
And mind you, it was an injury he had in 2014 that put an end to Ronaldo being explosive.
@vianney_256@OnyChr2020 You have 1200+ goals and cant get up to 80 in your national games. Does that even sound logical. So your 1200 goals are from only club football? Lmao
@ayo_solace@DAgbolojo Them dey show you different versions of the same player without taking out the result in performance from him, different patterns wey dey work oo. You just bend cap dey call Messi say na from start to finish. Una wey dey use nyash analyze
@Bigfave50501@renatus_exe@47kasz Make e give credit to pesin wey dey TikTok for twitter… una two no well
Shey the pesin wey post am for TikTok tell una say na hin compile am?
@Chinacars_ng@AladejayanO@kena_ewuru@bossolamilekan1 That’s a lie… Customs and every other expense don already dey the 45M bro. I doubt any dealer go put price tag on a vehicle wey them never add these things
@RichyRich4040@guzu_p Because RPG dey hin face wey e no go fit talk am nau… see as them dey call 30+ year old man “boy��� consistently and you Dey talk nonsense for here
@Masterofdeta@39billion No be like this you go get 5million impressions… you fit block and mute am make you no dey see hin post. No be to dey comment nonsense
@Bosun_xuser@leodey4u@rahman_jago_ Your point valid wella, na as them like to dress them dey buy.
But make una dey talk una talk without all this tag… nothing dey pain me pass eye service. Shey you Dey tag am make e see say you dey defend am? 😂😂😂
@poluwatosyn@Perryman_Armani@hiannaxd Maximizes your odds ke? You no sabi read?
Over 3: 1.8 odds, Over 2.5: 1.45 odds
Game ends 3:0 or 2:1… instead of jejely winning your 1.45 odds, you have your potential win slashed by 1.8 odds and you call it maximizes your odds. SMH