@GodOfWar1759@polyglotodulesi Audio landlord😂…before your papa dream of owning a bicycle I don get properties in my name. Make I go buy land for bush when my family get lands in Lagos for free…you dey ment
@GodOfWar1759@polyglotodulesi You wey dey sell charger for traffic. Make I use 30m buy land for where indigenes of the place dey run from. I will never downgrade by the grace of God😅
@EmekaIkoro_@charleswelley@polyglotodulesi Make I go buy land for where the indigenous people sef dey run from. God no go make me see weytin go make me downgrade to that level