As I pick her for park, I drop her for house make she settle in because I don late for evening ball. I give her my ATM in case she wan buy anything cook before I come back from field.
Naso i see ₦11k debit, call her immediately: “Wetin you buy now now?” She say, “I fill gas 8kg.”
You fill 8kg as how baby? Since I buy that cylinder, I never fill 8kg for my life. Wetin we wan dey cook? Gas wey Hilda Baci take cook jollof that year no reach 8kg now😭.
Na that moment I know say i no fit marry
anytime soon
Here you go guys ♥️
‘It’s always darkest before the dawn’
The Arsenal - Premier League Champions 2025/26
Shares appreciated 🙏 ♥️ Player comps coming soon so follow for more 🙏
I'm bored of saying it, but any Yoruba person reading this should please remember that there will still be life after Tinubu.
His mission to turn you and Igbo people into enemies for the sake of his short-term political interest will only spoil your life for no reason.