this cooking of a thing btw, for me e no really go far, if na you sabi cook that thing wey we wan chop, cook am make we chop abeg, and if you dey tired at the moment or you no feel like, i go enter kitchen go cook wetin i sabi for both of us or make we go buy food if raba deyππ
and if na me sabi cook wetin we wan chop, i go enter kitchen go cook am, but if im also tired or donβt feel like cooking, you enter kitchen go cook the one wey easy for you or make we go buy foodπ
or make we just gather enter kitchen π€·π½ββοΈ
same with bills, if na me guide at the moment, i go guide both of us, if na you guide at the moment, guide both of us too abegπππ½
thereβs a reason why we are called βpartnersβ