@MustyAkaza So, you don turn person wey dey read minds๐how you take sabi say we don give up on you ๐
Person wey carry us enter bush, go one day carry us enter victory โ๐ฝ
It's just a matter of time ๐
Keep hope ALIVE ๐ฏ
@_egungunn You wey breakfast never reach your side, but na audio money you dey spray. ๐คฃ Mustapha, stop the fake packaging for engagement. Abi you wan deny say no be BJ drop that โฆ10k just now? ๐ญ
I don cast! ๐
@Cordreal10 MTN's network really dealt with me today. I kept rebooting my WiFi like a technician, only to end up missing the game because I couldn't place my stake. May God judge una @MTNNG. ๐ญ