A woman that is always I know my right will end up to go back to his father's parent, father's house
To fight for their for her own light in their family's house
ODUMEJE
RIDE ON
Just because I went out of blue tick una begin dey unfollow me as una like😂😂😂😂😂
Loyalty no too plenty for this app
If you dey for me I dey for you nioooo
For una wey dey enter fine girls Dm without patronizing her first or dash her money una message go tey oooo
Make una dey dash fine girl money first so we can read una dm
This blue tick wey I no get really fo me strong thing oooo
I couldn't check my studio for over 5days
I left my VHTI at 125.9K and today it's already at 133.9k
Despite low engagement because no morale to push harder.
It really shows that every little effort counts
My blue tick is on the way guys
Courtesy of @fon4gud
Baba look me finish say you're not supposed to be living like a destitute on this space
Naso baba press me money this early momo say make I run am
God will continue to bless you Pope