@yabaleftonline Her child will abandon her too like dat when she's old, her child will tell her same thing nonsense child. Omo my parents are my full time responsible, I own dem my life self 💯
@399billion Abeg do dis option for league games. U don repeat many matches here for ur previous tickets so one game fit just cut everything. You dey try normally and men appreciate u. We pray for big win soon, tnk u. 🙏