@whogonnacheckm3@Datweirdgurtxy@truecrimedaniel guy.. if u wan carry any girl.. run a test for her and make u sef run test and show each other the result.. make sure u are both clean.. no dey assult up and down if u see say no b wetin u expect.. what if na d one wey u no go see ehn.. chai.. pls yall b safe
guys.. if u wan carry any girl.. run a test for her and make u sef run test and show each other the result.. make sure u are both clean.. no dey assult up and down if u see say no b wetin u expect.. what if na d one wey u no go see ehn.. chai
omoh.. ladies reposting that infection girl video are soo heartless.. i cant post something that shitty ehh.. na the girl i blame..she's a bigg fooll..tell me how u know something like that is wrong with u and u still go do hooks chai..one slap for do but the assult just plenty😩
@0xmojo_af@truecrimedaniel so.. na because of hotel wey they pay for they harass am like that.. did u watch the video at all..kmt.. anyways continue with your prostitution.. I'm done replying you all.. all the best
@Phantom_Doe@MERCYREACT1 e no dey hard to know who get HIV and staph.. na them truth dey bitter.. kmt.. keep carrying and paying.. na you get your life wey don spoil.. if e never spoil e remain small.. alaye ta pa o
@Ekunday067@truecrimedaniel ur generation na e go die of hunger and infection.. as una no wan stop all these palapla.. shey they don pay her ni.. they could have easily let her go.. anyways i get sense pass u.. make i no follow u bant.. eran