No be only smokers go die young o.
People wey no dey mind their business, go die young.
People wey dey tell others wetin dem suppose post for their own page, go die young.
And lastly…
People wey think say dem no go die young…
Na dem dey die young.
Ask God to restore your appetite for life. Your ideas. Your energy. Your curiosity. Your confidence. Your hope for the future.
Sometimes you don't need a completely new life. You need to reconnect with the parts of yourself you stopped nurturing.