@Zubby__Michael@Zubby__Michael with due respect you're also and olodo culture.
Watin you dey act for your movies.
Na only bandit and armed robber dem dey use you act.
What was Ycee singing as an educated person ๐๐ how did he impact the society when he was hot? What legacy did he impact to the young generation now
Dem say na this video nai YCee watch wey make am call Peller Olodo uprising. Shank and two Americans dey discuss intellectually, Peller no say anything cos the conversation dey above am. Thank God, he has an educated wife..
For Morning I go sell Akara
For afternoon I go sell Corn
For Night I go sell Kuil Kuli
Na watin dem take empower us be this oh Nigeria my Country ๐ญ๐.