@instablog9ja I no go even stress myself, I go lock am up for somewhere until she find money wey I go take repair the car, ladies just dey act like Merlin and na una cause am 😂….If person slap am now,una go talk sey dem no Dey beat woman cos sey she be woman but she don break windscreen 😂