@OurFavOnlineDoc The girl in the back said She she no dey drinkmalt again o, π€£π€¦πΎ. Na una leave Kunu an other natural African drinks for branded lifestyle na.
@1960FOOTBALLL@beri_grizou Oga for hip hop listeners Errigga is hard in every city. Not unless you're too slow. So forget that warri wey you dey talk Erigga Dey worry for any timeline. Go figure Nigga!