@DennIk49024@Alao_desperado@Ewatomiby Dem nor dey advise person. I'm not into fraud. I am a cyber security guy. Again I repeat. If we mean you we go catch you. You better know the billing wey you dey throw make you nor go enter trouble. That software wey you dey use na person develop am
@Alao_desperado@Ewatomiby $5million all at once? How e take pass the money? Nor try am o. E dey give you summary. If you scam person that kind money dem must fish you out. Except powerful country dey protect you. Most successful hackers dey help country thief money for their government
@Bima001z@Ewatomiby You think say e dey easy to pass money through financial systems? I just dey look you dey laff. Dem go tell you wetin dem dey do na, because say you be their papa. Once your money pass some limit, FBI go begin monitor you unknowingly. You go think say you dey safe
A rare cloud “cascade” turns Brazil’s Christ the Redeemer statue into a surreal sight high above Rio de Janeiro.
Massive clouds spill down the mountain like a waterfall around the landmark in a jaw-dropping photography series captured on an iPhone.
Photographer Marcio Amaro caught the rare visual phenomenon above Rio as a thick wall of clouds poured over the crest of Mount Corcovado and slid down the slope, warming up as it dropped and fading away like a giant curtain in midair.
@Liquidflowss@Ahunsiee You be big f00l. He was born with the accent. I have met with some people who have never been abroad but they have foreign accent