@unicornbants @givenofucksxxl We both know you’re lying.
If you’re going to call another man gay, at least boldly admit your own first.
We see wetin you dey follow.
@Lordswitch7_@OneJoblessBoy If truly the reset dey work, the number of abnormal people for this country go don reduce but instead e dey increase.
We say oyibo no sabi train pikin yet we wey dem train dey sell our properties to go live for where people wey dem no train dey live,