@MustafaAbd96123@GrizemanI@cagiago_ Na only for your pocket he isn't popular
Person wey I don dey follow since he was around 1m subscribers on YouTube like 3 or 4 years ago, then adin and kai cenat had more subs than him
I didn't even expect him to blow like this, and na naija I dey
Dey mumu yourself
@Kecyy@Kecyy
As your nickname na kecyy, na your delicacy dey hot pass, no feel hurt about the matter, even ify dey feel your doings ๐ฅ
Na you be the main 001 wey dey owe no one๐ช
Your Next year win go loud gan๐ฅ๐ฅe go spin ears, alerts go dey Ring because you na kingโ ๐ช