As I wake up this morning, my mama just dey moody, I greet her she no answer. I gats dey pressure her say wetin sup. She con tell me say she get dream last night, say she see ppl wey wear blue jersey dey cry massively.. I gats kiss her for forehead. My mama wey never lie for me before.
You donโt need to put all your eggs in one basket, Michael Carrick.
Let Rashford and Cunha fight for that LW spot permanently. Both of them have qualities.
Let Luke Shaw and Dorgu fight for the LB spot.
Let Mbeumo and Shea Lacey fight for the RW spot until Amad is back
Let Sesko, Mbeumo, and Zirkzee fight for the 9 position.
I love you and I don't want you to fail.
But sticking with Dorgu as a LW will bring you failure.