@janetfunmi 23 ke,make we dey have d fear of God na,this girl is over 30 and staying in ikorodu, I'm sure she has a serious relationship,but just want another man online, women and their line phrases of single,whereas in reality they're in a relationship
@janetfunmi Omoh some people no get the fear of God again ooo,a whole single mother of 4,abeg wetin do d papa of d 4 children,so she dey find man wey go help sponsor them and wreck him abi,koshi danu jare and go back to your kids father and start working ewu