@ManLikeIcey@wizkidayo Why didn’t they go for Ronaldo or Messi if Dey can . And mind you. we re black and they white
I mean Dey always price Africans lower than the European , think well bro
Ask many Africans players, their football pay different with their European mate
@wizkidayo Baba kilode , every don bust for Lagos ooh
Naija people Dey wonder wetin Dey sup
Bami no vex Abeg .. forgive yur children
Na yu train them @wizkidayo big Don Wizzy