I curse the person wey start tribalism cause i no get any bad blood for any tribe at all, bro i go see young boys do bigotry I go dey feel bad
Which kind place be this sef. 💔💔💔💔
Good morning, please be you Yoruba, Igbo, Hausa, Ijaw, Urhobo, Tiv, Efik, Fulani, Ibibio, Isoko, Itsekiri and so on.
Please vote Peter Obi and Kwakwanso for President of the Federal Republic of Nigeria.
APC have failed woefully, vote for NDC. ♥️🤍