@the_realbolu Eriga nah like portable for warri nah as portable hold sango naso eriga hold worri the boy just dey find wetin he go chop nah why motivation full his head @erigganewmoney the guy no different from Mr Benson self becuz portable sef dey London