I used @routemiapp to navigate a commercial route I’ve never taken and I was really amazed by how accurate it got me from start to Destination using Abuja public transport
Attached is my POV
#Abuja
@Apostle_IQ@Officially_Kriz Lol..u see the “f&f” amount wey @davido and others buy am (i recon institution-grade capital in millions). Usually dem go sell post-IPO to capture profit
@oluwaseun_alaka@FAAN_Official x @fccpcnigeria it’s time you start getting Nigerians a rebate for long hours and flight cancelled
Airline go charge person for overload, no show but go dey give bad service
Wetin diz agencies dey do day-2-day with dem billions in budget from tax payers money?
@zeegwa@DedayoRoots You were doing well up to when you said “alcoholic” go check wetin Ethanol (Ethyl Alcohol) and Methanol (Methyl Alcohol) dey do your liver, then come answer ya own question
And no make dem whine you say wine good o 😅
@nimc_ng Be like say FGN no dey imbibe the culture of serious QA testing and UAT before dem push things into production . Loads of bugs to start dey roll in shortly
@iamdoyinadeyemo For real world scenario (assuming ur app na ride hailing/food delivery) 100% of drivers no dey move around looking for passengers burning fuel unless dem just complete ride.
Would be good to see a benchmark on how many percent drivers dey idle vs circling around
All my time in electronic trading I never heard of insider-trading and other sorts of securities fraud as mandated by @SECNigeria or shey na wrong country I dey? C’mon una no fit tell me say all stakeholders in are righteous in all the 150 listed on @ngxgrp 👀