Tinubu-Led Nigerian Government Spent Only N8.6billion Out Of N167billion Allocation For Erosion, Flood Control In 2024 | Sahara Reporters https://t.co/pcX08pDvJj
Oga! Let me tell you this if you don't know. Even after the industry blocked you, primarily Nigerian citizens, home and abroad, still listened to your music and pushed you. Now that the international community has embraced you, you think you are bigger than those who made you 😂. We will all be here sha, time + karma have a funny way of acting when one lives long enough… look at DBanj today...🌚
I used to be a big fan, but now skipping your music no dey hard me, and little drops make the mighty ocean. When Nigerians unite to finally address your blatant disregard for us, you will surely learn.
@donpanacio@Imranmuhdz@woye1 Sheybi you don collect chop money you fit dey blab. Rice price don come down abi subsidy don subside. Shey na me dey travel up and down free of charge wey him dey suspend their traveling. No get sense ✍🏼🧏🏼♂️
@dudexiii@MobilePunch Oga e be like say you no dey Nigeria na today we don see suffer for their hand, so for your own mind wetin dey xup now you dey see sign of goodness abi . No make me vex more sha 🥶
@SaharaReporters During election period, the politicians divide Nigeria by tribe and ethnicity. After elections, hunger, hardship, starvation and penury unite Nigerians.