Day never break this one don dey cry. If na Ronaldo been go through weytin Messi go through during this World Cup, she for don craze finish be that. ππππππ
No insult wey I never collect for this post but I checked the main post and I'm seeing no insults at allπππ
Ronaldo fans are all cry babies and can't take what they dish out
Have received hundreds of insults from people insulting me todayπππ
As for Messi fans advicing me to Ignore, why una no go the person wey first post CS? God pu.nish una there
I did not have to even curse back I already have @Nchinny22 doing it for meππππ