@wifisupport1@winny_talker@tizeti That’s all you send a Dm and you tell me my device is working fine while me wey Dey use am no even see app load or refresh cause of silly network e go touch una soon no worry
I promise @wifisupport1@tizeti next time I will be tweeting will be and a thousand Twitter accounts dragging you guys since y’all wants to be unfortunate and be non challant..it’s been 2years plus of shitty network instead of improving ur networks una dey sponsor shows okay oo
@tizeti@wifisupport1 you silly network made us abandon the other house device now you want it back , the current one I been texting for technical visit for a while now nothing has been done ..no send me yeye email about retrieval again ..I go uninstall all give aboki