Na only trump never use this popular word for twitter. “retarted” any insult Wey u no see that word for this twitter, the person never start to insult u
@ultimate_kombo U don bleach ur brain comot, comprehension come dey hand u. As ur face dey white, u don wipe out brain ingredients Wey God use create u