@QuantumRiddle@InsideOta He fit no b perfume . He fit be sey he wan clear or cut somewhere and wasps (agbon) Dey there but he no see am . He just go put cutlass straight 😂😂
@iam___adewale@InsideOta I don sit down untop gaboon viper for site before … This one sef don do me, but na for eyes . Agbon na ur mate 😂😂. Na him know the kind pain wey he Dey feel like that
@elaeofficial@itzbasito Old jerseys are what you can find for 50k . Like Man U 2023 season . But if you’re looking for the latest jersey . You need to have more than around 170/180k … Cuz you’re even buying on https://t.co/jVdprgJGoQ .
If na Nike . You don get problem !
@Kyng_1988@ChockBenny@easternpulse1 I wonder why people in the cs are still saying he didn’t answer the question … For something wey he answer clearly like that ?