This bobo โผ๏ธโผ๏ธ this bobo don actually ruin many boys life but dem no fit come out. me oo, I will tell my story today. This thing wey Una Dey see no different from Anini, he don use lifestyle rip us gon but if you see this quote your story, mine is in cs