Wike wants to go deliver Imo State to Bola Tinubu, but he has no idea who Hope Uzodimma is.
Hope Uzodimma is the most dangerous governor in Nigeria. Imo is not Rivers.
For almost a week now, anything related to musical achievement from Africa na so so Wizkid.
“Wiz won that, Wiz surpassed this, wiz wiz wiz”
Na only this man dey do music?
More than 15years at the top btw.
Once you talk about awards now and recognitions with billions of streams, everywhere go quiet. Once you start talking about cars, everywhere go noisy. Una no dey do music again? 😩
Shalli wey be say Laho nah his biggest hit Dey buy sport cars. Buju self Dey buy a lot. Fola that just started music Dey use better car. Nah wizkid wey don tail for game no get money to buy car
Shit agenda
I no even know wetin give that guy liver to tweet that thing then. Omo na person push am 🤣how u go dy feel say a whole Baba Nla of the game go dy fear to drop. Instead make u dey beg for Blessing. This next album na game changer 👌
Even after I started it. Wiz still say okay Tufab just because of u I’ll stop. Chaii na me start am na me end am. And una still no dey respect me 😁 Agba Fab ! I too love Big Wizzzy jare. My forever Idan, my forever number 1 ❤️ he get touch but I love am like that 😁
“Wizkid posted me on his story and I blew up instantly. My song was only trending on Tiktok but Wizkid changed everything, I had to relocate to Lagos immediately”
- Famous Pluto