@opeyemi_sabitu@Donjaytrix001 Omo me I get the money already. Na fuck I just dey fuck them…you need to see how these bitches were talking to me and how they talk to me now
@AnthonyJor33753@LindseyBea99431@Adaqg4z@naijaconfra Wetin go make person wey dey rational enter bush bam cult come comot area Dey look over ur shoulder everyday of ur life…many of my friends died from this gangbanging life. Nc no Dey even cover half of the atrocities this evil souls commit against poor innocent masses
@LindseyBea99431@AnthonyJor33753@Adaqg4z@naijaconfra I ain’t no cultist like u jobless chump. I grew up in the hood and I saw first hand what idiots like u do. I run my own business with more than 4 outlets in major cities….i just come here to keep up with the hood rats and also entertain myself from it. Fool
@itzpodolskii@naijaconfra Wetin u expect from person wey enter bush make them flog am so he can be a strong man? Na dead brain cells dey occupy there head na why I don’t talk to you if I find out you are a cultist….even my brother I don cut communication with the fool.