@oluwa_Chibuks Bros fem
Una LG big times
Akwanu say men wey suppose Dey obs every every Dey carried away with snaps on signout wey una know say na sewor sewor… akwanu say consultation no get down before men enter Kenyans,men no tidy MY men Dey roll Inside Kenyans wey una never hold ground