No be Burnaboy dey play am o, it’s GTA developers that selected the songs. Make Una no come dey give people fufu for here. This is how y’all used propaganda for his tours too now him yansh don open.
Una get mind gaan out of every artist nah wizkid una wan dey drag, one musical achievement wey I go list una go find am tire till virus enter 6 ft, make una go give una self brain and if Una talk say una wan show how una wacko reach, me self active!!!!