@Asarailu__@N47Kurt You and your mama with your unborn children Dey fra
Nah burna boy get radio station
You gta vi sabi local artist like asake ni
Instead make you dey humble make Burna introduce your idolo to the stadium
But nah 02 him star power reach
Them born him make e try stadium
Last year, we changed the Best World Music category’s title to the more inclusive Best Global Music Category.
@burnaboy just became the first winner of this award for "Twice As Tall", paving the way for brilliant global artists in years to come. #GRAMMYs https://t.co/9FxknmUyCG
@DavidoPolice Album wey on see anything sell
I no think the album even enter chat for us
How can orieku be nominated and not money
But sha grant and their doings
E go pay make you tell your idolo make e no go
Them fc go to drag am for x
@DavidoPolice First of all he is only one among the big 3 who has dropped an album this
Second you of all people know say orieku na flop album but Grammy sha
NSOW was nominated for the same category last
No Dey feel your self
But sha celebrate your little win