@ruffydfire That's the right approach sir. The only mistake here is that the people should have hailed him first so that he will come out of the vehicle then when he comes out he be properly dealt with. You want to go into the election with AI voters. Nonsense
@yabaleftonline Na only APC sabi wetin dem see for peter obi hand last election because there's no how a ruling party will be campaigning this hard ๐๐๐๐๐คฃ
@marvo_sneh_ Lol no b person like me. E get one wer dey try am I just dey tell am say I no be one of those her mumu guys. Make she continue to dey fool them