Try make you dey connect with even unverified wey active for my cs them go also make your tweets go meet those verified once wey only sabi RT๐ซ๐๐๐ป
.
Believe me when i say, i will stop talking to you and probably block you if you call me stingy
.
You cannot feel entitled to what is not yours
.
Instead of giving people money they did not work for, thereby raising their entitlement level, i would rather reward people's efforts as a form of encouragement
.
Semo 1kg
Egusi 2cups
Ugu 200
Poms 500
Smoke fish 1k
Pepper 500
Onions 200
make I save ham here, na wetin I wan go buy for market before I forget ๐โโ๏ธ