Why most Yoruba people dey support this president? Na simply because say he be Yoruba? Person wan kpai everybody with this unbearable inflation, una still dey support am because of tribe. 😂😭
person wey ask me for money lastweek, dem deny am US visa yesterday. another person wey ask me for money yesterday, motor k!ll am this morning.
i no go talk pass like this
Tinubu is everywhere this campaign period.
After elections he’s always in France and the UK instead.
You people should use your brains pls I beg you.
Don’t let this rotten druggie veggie fool you again.