@AbeniAde_@crayonthis Music money go far oo...all those boys under mavin self get money die....not to talk of their boss....no matter what...cheating dey happen or go happen....it might be the contract signed....or the label trying to recover for the other artists.....don way give vdm 100m
@Teeniiola Slap go kill this one.....them dey do shaw shaw shaw now....if hand touch them now them go Dem dey bully them..una no fit just dey look dey observe
@Wiz_Nz1@itzbasito Na until Dem use slap kill am like oloro did....make una no worry .na only him Sabi talk abii.....come to think of it seun was only bashing his toxic fans