In the loving memory of our beloved hero's who were killed by Nigerian Army for doing peaceful protest on this day 20.10.2020πͺMay our labours never be in vain
#LekkiMassacre#endsarmemorial#restinpeace
@Leksidesneh010@Adaeze7777@letstrekafrica@JimvicD@iamdayoamusa And na una bandits & fulani herdsmen go dey terrorize pass
Dey teachers wey dem kidnap for ibadan shey dem never rescue dem?
Las Las na una Yorba go still dey suffer am...ebin pawaπ