@GucciSnake01@YKoluwaseun9 Normally shall that one dey but on how he take dey already drink nor fit dey make smoke nor involve o... but shall I agree to disagree
@official_Gegeh At this point ehn ๐ ๐ I nor send anybody ๐ again nothing world ๐ people nor go talk.... person guide dem go talk, person nor guide dem go talk, person dey real dem go talk, person fake am dem go still talk...anyhow e one be make e be...God Big Pass๐ฏ๐ช๐
@real_champz Go and ask @Muyeez_baby what is Pressure ๐๐คฃ๐๐ way go dat side...You wey your Papa don monetize everywhere for you ๐๐ this one know wetin ๐ค be snake at all.... I reject every negative energy from this post in Jesus name, Amen ๐๐พ ๐....