@yabaleftonline Dee One nah this reason dem Dey call you Obolo, wiz tell you say him wan be politician? We dun tell David say make him leave music for musicians.
@FullTimeX_@MrSmegOfficial They will never move on because when you chose to be foolish you didn’t think about all this when you where recording the episodes, you can’t start a fight and decide went it stops.
Africans are crying and lamenting because this Somali tourist rated Nigeria as her favorite African destination. She said the absolute truth about Ghanaians.
@WarriWeirdo Peter Obi wey you Dey support doctors went on 13 months strike under his watch. Una nor go talk that one nah to open mouth waaah dey insult your state Dey okay for you. Ewu hausa
@WarriWeirdo General
Hospital Dey treat people everyday nah you know the kind sickness wey you get wey dem nor fit treat. You guys need to stop talking down on the state. If you google top states in the country we are there but carry talk nor go let Una know Una selves