@EmzyGadgets E be think say na normal thing because na 14 pro max him dey use before that one na from China dual sim, e go upgrade go 16 plus LLa as I see am with physical sim slot laidis and I talk small and e be like say na nonsense I dey talk naso I lock up
@EmzyGadgets My guy dey use LLA 16 plus omo physical sim slot dey phone I no fit argue for long I just tell am say e dey be like that, cause e no really sabi these things
Dear Paraguay,
Congratulations on reaching the World Cup Round of 16. As Messi fans, we're not asking you to stop France. If Mbappé wants to score a hat trick, let him. We want either Spain to knock Portugal out or France to do the job.
So please, open your legs for Mbappé and his teammates because Portugal's elimination is more important to us than Messi winning the Golden Boot.
Thank you.
Your support will not be forgotten.
Concerned Messi Fans.
@BackroadGee_ Person score still dey involved for the 2 goals make them leave am give who drink 3 goals, the keeper try oo but messi still deserve am, Ogunmepon Wasiu wey score pk wey dem give MOTM them no talk say na Ramos deserve am and na am score winning goal..e no go better for Wasiu fans