@33caqt@pyramidvalley_ Go watch Pere video,booty call,you’ll understand what I’m saying ,even psquare don day do flashy lifestyle before davido came wtf are u even saying
@33caqt@pyramidvalley_ Hear yourself,at least na for davido family,no be him get am,davido go still day primary school when dem dbanj day do big things for entertainment
@DrfemiA34574@AdewunmiM12@metronaija Excatly lol,someone like me I no fit come this show even if I know it’s cruise,body go later pepper me at some point