anything wey go make me borrow you money i don dash you be that
if you later return am, you don secure another one, else…. dem no born you well to ask me money again
@Quadrigo_001 If the man nah your papa e no go better for two of una
But if he no be your papa you come post am for mockery e no go still better for una two