@IconOfEmpire@thatguyharyor Shoulder charge no dey? Sliding tackle no dey?, call for pressure no dey? Why una go dey use matchup dey tackle, na to block lanes.
@thatguyharyor@EruditeMiles Dem no dey use matchup mark, na to cut passing and shooting lanes. Use pressure chase the player and shoulder charge, use matchup to cut lanes
@Bebe_Ik@Opeoluwa If only Konami had half of its events and game modes, Itโd have been the best football game ever. Imagine us playing career mode in eFootball with UCL and international matches as well ๐ฅ