As you people dey see the yawa wey dey happen for your side no try come STANDTALL now o. We no dey entertain you lots already. That bi why @_FIRE_STICK_ dey sound warning before we start every session. Stay there embrace your yawa corny vibes like that.
NB: The solid guymen for Accra or GH be handful. The rest and so called โpopularโ guys be bunch of lames and rap!st. Dem never be GyalDemShugaโฆdem be GyalDemRap!st.
Yawa boys!