Some people think say BOBO nah stingy guy
Nah me know wetin my eyes see before money enter my aza
I don too suffer pass make I no get sense
If the billing pass my power, nah “God go do ham” you go hear
Naija girls dey calcu d!e but if dem jam guy wey dey calcu dem go call ham “STINGY GUY” 😂
If nah guy wey go dey chest all ur bills you dey find
Dey go front liability gbaddie 👏🌚
I began speaking with Folakemi Victoria Martins @vheektorea1 on May 9, 2026. From the beginning, I was clear about what I was looking for. I told her I was on the platform for fun and that I was just there to see if i still got my rizz.