@PO_GrassRootM oga na lie if high ranking senator like distinguish senator Abba moro not onlin minority leader 4 da mata da man is old enough to be ha fada fit stand from him set to beg dis woman and she still dey rant watin u xpect make senator ireti do?
@DaprinceEmdee@TheSerahIbrahim no mind d mugu all diz our local mentality.... I dey sure sure if him papa be presido him own go worse pass seyi🤣🤣🤣I hate nonesense talk
@TheSerahIbrahim olofo Loma binu ologo....... find person wey understand Yoruba language make him/ha interpret for you mugu..... if ur papa be presido I dey sure say ur own fit worse pass him aje
@GallantDaletian oil dey ur head with diz write up ... col Abu is a hero and Oda troops wey pay d supreme price for us to stay safe.... may Jah forgives dem all and uphold dia respected families all
@adole007@AishaYesufu senior man money na spirit u know now.... money go bring out d real u..... senior man people wey dey wait make den get opportunity to loot dis country money plenty pass people wey dey run now... believe mi agba awo