@JoaquinCastrotx Itβs ironic how some presidents who are deeply loved by their own citizens are labelled dictators by the Western world, while others who face public disapproval at home are praised and embraced by Western powers. It makes you wonder... whose approval truly matters
@DavidoHeir Make una change topic na, "if Nigeria better, no body go get your time" una don agree say una get him time now wey country no dey function.. atleast we still get use for am now wey country dey spoil, make una rest abeg
@Obison65 Light no dey, una dey blame VDM..
Guess you people are just angry he brought the power whatever to be selling in Nigeria, lots of people have been selling it since and no complaints from you guys