@willinilli024 Na so e get one guy wey go dey perform for area that time dey commot burglary for house dey sell am , area wan come correct am as e been wan beat em papa , e come dey form God of war with cutlass . Omo the way dem take shell the werey stone ehhn 😂,the next day dem come bundle am
@Popoolavictor8@superAce2a@willinilli024 Your brains dey under your feet man , una really dense for this cs o 😂 , so them no go measure how dem dey take coreect am , em parents go dey there dey look their child dem no go state the issues wey their pikin get abi , maybe your parents sha .
@ChikaXIII@tunde_lowkey@THERIGHTSMILES@CDcareNG Yea , i dey see say some agberos go just wake up one day leave bike and keke wey dem dey drink normally start dispatch tye next day , dem really need dey vet those guys .